Showing posts with label joker. Show all posts
Showing posts with label joker. Show all posts

Friday, 2 March 2007

Is Joker man a Joker?


Jeez man! was just listening to Unilag FM and they played a JOker whose name happened to be Joker man!
He sang a song called WOMAN NA WA.
H.
Wetin dey do all my naija brodas sef? why dem no go open mouth talk true? no be all babe dey find money. wetin sef. na so the something vex me reach o.
I picked up my phone and asked a friend who is in the media who his promoter is.
Kingsley Ogoro. I like the guy, so i no go to yap THE JOKER till i hear some more.
The JOKER guy is a true representation of the word WOWO.Yet for a STRANGE REASON,I no too mind the music.